1 Chronicles 17:16 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So David enter Tabanako, sidan kon sey, “My Oga God! Na who bi mi and my family wey Yu dey do all dis tins for?