1 Chronicles 19:3 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
doz wey bi leaders for Ammon kon tell di king, “Yu tink sey na, bikos of yor papa wey die naim make David send dis pipol kon tell yu sorry? Wi know sey e send dem kom look di land, so dat leta, e go kom fight and win us!”