1 Chronicles 21:15 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
God send angel go distroy Jerusalem. Leta, E shange en mind kon tell di angel, “Make yu stop! Di one wey yu do, don rish!” Di angel stand near Araunah wey kom from Jebus, farm.