1 Chronicles 21:23 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Araunah ansa, “My king! Make yu take am do anytin wey yu wont. Yu still fit take dis animal kon burn am for di altar, den use dis board take do di fire; even wheat dey here for ofrin. I dey give all of dem to yu.”