1 Chronicles 28:8 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“So naw, my pipol, for awa God present and for all Israel wey bi God pipol front, I sey make una obey evritin wey God kommand us, so dat una go kontinue to stay dis betta land kon leave am for una shidren-shidren forever.”