1 Chronicles 5:25 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di God wey dia grand-grand papa woship, dem nor gri obey en kommand, instead di nashons wey God porshu komot di land, Israel pipol kon dey woship dia juju.