1 Chronicles 9:26 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di four main guide na from Levi tribe where dem for bi leaders. Na dem still dey kare for di store room and evritin wey dem keep for di temple.