1 Kings 11:31 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
kon tell Jeroboam, “Make yu take ten pieces for yorsef, bikos di Oga wey bi Israel pipol God, sey make I tell yu, ‘I go take di kingdom from Solomon kon give yu ten tribes.