1 Kings 13:25 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
As some pipol dey pass, dem si di dead body for road with di lion wey stand near am. Den dem go Bethel go tok wetin dem si.