1 Kings 17:19 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Elijah tell am, “Make yu give mi di pikin.” Elijah karry di pikin from am, klimb go di room wey e dey stay for up kon put am for bed.