1 Kings 2:42 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
e sey make dem go koll am kom, den e tell am, “Shebi I use God name take tell yu make yu nor komot from Jerusalem. And I warn yu sey, if yu try am, yu go die. Yu agri kon sey yu go obey mi?