bible
ra
🌐 Language
English
Español
Français
Deutsch
Português
Italiano
Nederlands
Русский
中文
日本語
한국어
العربية
Türkçe
Tiếng Việt
ไทย
Indonesia
All Languages
Home
/
Bible
/
Compare 1 Kings 20:33
1 Kings 20:33 — Compare Translations
1 translations compared side by side
Nigerian Pidgin Bible
Ben-Hadad ofisas dey look how Ahab go tok and wen e sey, “Broda,” dem kon hold dat word sey, “Yu sey Ben-Hadad na yor broda!” So King Ahab give orda sey, “Make una bring Ben-Hadad kom.” Wen King Ben-Hadad kom, King Ahab kon tell am sey make e enter di shariot with am.