1 Kings 20:9 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So King Ahab tell King Ben-Hadad messenjas sey, “Make una go tell di oga my king sey I gri for di first tin wey e tok, but I nor gri for di sekond one.” Den di messenjas go kon kom back with anoda message