1 Kings 5:8 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den Hiram send Solomon dis message sey, “Dem don give mi yor message and I ready to do wetin yu wont. I go provide di cedar wood and di pine trees wey yu wont.