1 Samuel 14:17 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So Saul kon tell di soja wey dey with am, “Gada evribody make wi si who nor dey here with us.” Wen dem gada di sojas, Jonatan and en savant nor dey der.