1 Samuel 16:19 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So Saul kon send pipol go meet Jesse sey, “David, yor pikin wey dey kare for di sheep, make yu send am kom meet mi.”