1 Samuel 20:21 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
I go send one boy sey, ‘Go find di arrow.’ If I tell di boy sey, ‘Si, di arrow dem dey dis side, go find dem,’ den make yu kom. Bikos as long as God dey alive, yu go dey save from all di wahala.