1 Samuel 22:6 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But dem kon tell Saul where David and di pipol wey dey with am dey stay. Saul sidan for Gibeah under one tamarisk tree for one high place with en spear for en hand and all en savants gada round am.