1 Samuel 26:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So David take di spear and di wota pot wey dey near Saul head and dem kon komot der. Nobody si dem or know sey dem kom or wake-up. All of dem don sleep go, bikos God don make betta sleep katch dem.