2 Chronicles 13:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Judah men turn kon si sey dem dey attack dem both from front and back. Dem kry to God for help and di priests blow dia trumpet.