2 Chronicles 23:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Priest Jehoiada koll di ofisas oga kon tell dem, “Make una karry am go outside di temple kon gi-am to di guards. Make una kill anybody wey won stop una.” Di priest do like dis, bikos e nor wont make dem kill-am for inside God Temple.