2 Chronicles 24:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di king and Priest Jehoiada give di money to doz wey dem sey make dem ripair God Temple. Dem hire karpenter, doz wey get handwork, doz wey dey do bronze and iron sey make dem ripair God Temple.