2 Chronicles 29:18 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dem go meet King Hezekaya kon tell am, “Wi don klean God Temple with evritin wey dey inside: di tabol for di holy bread and di altar wey dem for dey offa sakrifice.