2 Chronicles 34:28 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So, I go let una die make dem beri una with peace. Una nor go si di wahala wey I won bring kom Jerusalem.’ ” So dem kon go tell di king dis tins.