2 Chronicles 34:32 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
E make all di pipol wey dey Jerusalem and Benjamin gri sey dem go do am. Pipol for Jerusalem follow di Oga wey bi dia grand-grand papa God kon obey en kovenant.