2 Chronicles 6:20 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Make Yu wosh ova dis temple both for nite and day, bikos Yu promise sey Yu go stay here. Make Yu ansa di prayer wey yor savant dey pray for dis place.