2 Corinthians 11:16 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
I dey tell una again, make anybody nor tink sey I bi fool. But if una tink so, den make una asept mi as fool, so dat misef go boast small.