2 Corinthians 8:13 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
I nor dey tok dis one, so dat wen una don give oda pipol, dem go kon get and una go kon dey sofa, but na to make sure sey tins dey ekwol.