2 Kings 10:20 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den Jehu orda sey, “Make una go arrange big feast for Baal juju.” So dem kon announce am.