2 Kings 11:9 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So di sojas oga kon do evritin, just as Jehoiada kommand dem. E bring all en men kom, both doz wey dey work for Sabat Day and doz wey nor dey work.