2 Kings 17:26 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dem kon tell Assyria king wetin happen sey, “Di pipol wey yu bring kom dis town, nor know wetin God wont for di town, so E don send lion kom kill dem. Di lion dey kill pipol, bikos dem nor know wetin God wont for di land.”