2 Kings 19:26 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di pipol wey dey for doz land nor get pawa and fear won kill dem trowey. Dem bi like grass wey dey field or plant wey dey grow on-top roof, but wen strong sun kom out, dem go die.