2 Kings 2:17 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But di student kon dey disturb am, so e kon sey, “Make una go fine am.” Dem send fifty men go fine am for three days, but dem nor si am.