2 Kings 20:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
For dat time, Baladan pikin, King Merodak-Baladan for Babilon send leta and gift go give King Hezekaya, bikos e hear sey Hezekaya dey sick.