2 Kings 23:20 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
All di priests for di high place, e sakrifice dem for di altars wey dey der kon burn human being bones for der. Den e go back to Jerusalem.