2 Kings 3:19 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den una must skata and distroy evry strong town for der. Evry good tree for der, una must kut am down kon stop and klose where wota from dey flow. All di betta land for der, una go skata dem with stones.”