2 Kings 3:21 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So, wen Moab pipol hear sey di kings dey kom fight dem, dem gada evribody wey fit wear soja uniform, both small and big kon go stand for di borda.