2 Kings 4:39 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So, one among dem enter di field go gada leaf and vine wey e go take kook. Wen e kom back, e kut dem put for di stew, but dem nor know wetin dem dey do or wish kind leaf e bi.