2 Kings 4:40 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dem serve some give di men make dem chop, but as dem chop di stew, dem kon shaut dey sey, “Profet! Dis pot of stew go kill us o-o!” So dem nor fit chop am.