2 Kings 4:41 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Den Elisha sey, “Make una give mi some flower.” E pour di flower inside di pot kon sey, “Serve some give di men make dem chop.” So di food kon dey good to chop.