2 Kings 6:32 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
By dis time, Elisha sidan for en house with di kommunity leaders. Di king kon send pesin go for front, but before e rish der, Elisha tell di leaders, “Una nor know sey di pesin wey di king send dey kom kut my head komot? So, wen e rish here, make una lock di door, so dat e nor go enter, bikos en oga dey kom for back.”