2 Kings 7:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So dem choose some men and di king kon send dem go with two shariot sey, “Make una go look wetin happen to Siria sojas.”