2 Kings 8:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So Hazael leave Elisha kon go back to en house. King Ben-Hadad ask am, “Wetin Elisha tok?” Hazael ansa, “E sey yu go well again.”