2 Samuel 1:10 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“So I kon go kill-am, bikos I know sey e go die. Den I komot di crown from en head and di shain from en hand. So my oga, I don bring dem kom give yu.”