2 Samuel 1:4 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
David kon sey, “Make yu tell mi wetin dey happen.” Di man ansa, “Awa sojas run komot from di war and dem kon kill many of awa pipol. Dem still kill Saul and Jonatan, en pikin.”