2 Samuel 12:19 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen David si sey dem dey tok to diasef, e kon feel sey di pikin don die. So e ask dem, “Di pikin don die?” Dem ansa, “Yes! E don die.”