2 Samuel 23:11 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di third one for Di Three wey get pawa, na Shammah wey bi Agee pikin wey kom from Harar. Wen Filistia pipol gada for Lehi where dem plant peas put, Israel pipol run from dem,