2 Samuel 23:15 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
For dat time, David dey hongry for wota so e sey, “How I wish somebody fit bring wota kom give mi make I drink from di well wey dey near di gate for Betlehem!”