2 Samuel 9:4 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So David ask am, “Where e dey?” Ziba ansa, “E dey for Makir wey bi Ammiel pikin house for Lo-Debar.”