Acts 21:37 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
As dem won karry Paul enter di barrak, e kon ask di kommanding offisa, “I go fit tok to yu first?” Di offisa ansa, “So yu dey hear Greek language?